Do As I Do 歌詞

Psquare (ahn)
And Tiwa Savage with Mr May D (ahn)
We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)
Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move you dey make me soji
Mr DJ you too sabi
So pon the selense for this party
Baby girl make you come to Daddy
Make you sip some Hennessey and Bacardi
Daddy go rock you steady
Cos you got me going on
Na the wey you dey do me dey move dey make dey trowey
Na the thing wey you do make me wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do do as I do do as I do eh
Do as I do do as I do do as I do eh
As I dey do you dey do
As I dey move you dey move
Do as I do do as I do do as I do eh
I can go all night boy
If you ready
Baby follow my lead I like it nice and steady
You wan spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
Can we take it slowly
As I roll and I roll and I whining my hips just watch me
And by the end of the night I go dey by your side make you touch me
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do do as I do do as I do eh
Do as I do do as I do do as I do eh
As I dey do you dey do
As I dey move you dey move
Do as I do do as I do do as I do eh
Oya party starter
We step ina the place e no matter (who you be)
Na who be your father
Rude boy Mr P Don dada
So follow me follow me baby data
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar
E no matter
You be the phone be the charger
Na the way she dey do me dey move me dey make me dey trowey
Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do do as I do do as I do eh
Do as I do do as I do do as I do eh
As I dey do you dey do
As I dey move you dey move
Do as I do do as I do do as I do eh
Oya make you pon the selense
Pon the selense
Pon the selense
Oya make you pon the selense
Pon the selense
Pon the selense
Oya make you pon the selense
Pon the selense
Pon the selense
Oya make you pon the selense
Pon the selense
Pon the selense
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do do as I do do as I do eh
Do as I do do as I do do as I do eh
As I dey do you dey do
As I dey move you dey move
Do as I do do as I do do as I do eh

分享連結
複製成功,快去分享吧
  1. Bunieya Enu
  2. Shake It Down Low
  3. Fire
  4. Do As I Do
  5. ASA Mk PO koto
  6. player
  7. anything
  8. JE京E
  9. Forever
  10. Ole Buruku
P-SquareTiwa SavageMAYD所有歌曲
  1. Koroba
  2. If I Start to Talk (feat. Dr Sid)
  3. Collabo
  4. Ogadigide
  5. Tell Me Not To Go
  6. Adura
  7. Rain Drops
  8. Nobody Ugly
  9. Standing Ovation (feat. Olamide)
  10. Mavins
P-SquareTiwa SavageMAYD所有歌曲

P-SquareTiwa SavageMAYD熱門專輯

P-SquareTiwa SavageMAYD更多專輯
  1. P-SquareTiwa SavageMAYD Getting Down
    Getting Down
  2. P-SquareTiwa SavageMAYD Nigeria Gold (YouTube)
    Nigeria Gold (YouTube)
  3. P-SquareTiwa SavageMAYD Chop My Money (Remix)
    Chop My Money (Remix)
  4. P-SquareTiwa SavageMAYD Afrobeats With Love: Vol. 3
    Afrobeats With Love: Vol. 3
  5. P-SquareTiwa SavageMAYD Get Squared
    Get Squared
  6. P-SquareTiwa SavageMAYD Beautiful Onyinye
    Beautiful Onyinye
  7. P-SquareTiwa SavageMAYD Afrobeats With Energy, Vol. 1
    Afrobeats With Energy, Vol. 1
  8. P-SquareTiwa SavageMAYD Afrobeats Best of 2016
    Afrobeats Best of 2016