Talking Money

歌手 yovi yovi

Talking Money 歌词

INTRO
Yovi:
Hey siri
If you’re not talking money
Siri:
You’re talking nonsense
Simmer
REFRAIN
Yovi yovi
You not talking money now
You talking nonsense
You not making money
Say you making no sense
1st VERSE
Na person wey work
Na him must to chop
Firigbon oshilekun
If u get the kokoro
No Dey use another man time to
Set your own time
Na person wey pass Na him get opolo
Gone are the days
A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)
Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo
I waka dem Dey see me on a steady run
I’m young and I get the mulla
So this days Na me dey Buga won o
CHORUS
O ti Shina
Baba ti shina
O shina
Baba ti Shina mi o
REFRAIN
If you’re not talking money
Say u talking nonsense
If you’re not making money say
You making no sense
2ND VERSE
Baiye sheri langbe be
Na money we Dey find everywhere
Eiye nfo Eyan Rin Nile
Adurami ni ka sha de be
Gone are the days
A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)
Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo
I waka dem Dey see me on a steady run
I’m young and I get the mulla
So this days Na me dey Buga won o
CHORUS
O ti Shina
Baba ti shina
O shina
Baba ti Shina mi o
REFRAIN
If you’re not talking money
Say u talking nonsense
If you’re not making money say
You making no sense
OUTRO
Yovi: Bi Ire ko ba bami soro owo
Siri: You are talking nonsense

分享连结
复制成功,快去分享吧
  1. Talking Money
yovi所有歌曲
  1. Talking Money
  2. Labalaba
  3. Spend My Last Money
  4. Original Love
  5. Work for the Money
  6. Lamba
  7. Nobody
  8. Ifelodun
  9. Oshey Baby
  10. Gekinge Dance
yovi所有歌曲

yovi热门专辑

yovi更多专辑
  1. yovi One Milli (Wande Coal Iskaba Refix)
    One Milli (Wande Coal Iskaba Refix)
  2. yovi Destiny
    Destiny
  3. yovi Ma Pami
    Ma Pami
  4. yovi It's Allowed
    It's Allowed
  5. yovi Amen (Remix)
    Amen (Remix)
  6. yovi Amen (Portuguese Remix)
    Amen (Portuguese Remix)
  7. yovi Osha Pra Pra (Remix)
    Osha Pra Pra (Remix)
  8. yovi Hits Compilation, Vol. 2
    Hits Compilation, Vol. 2