Ye 歌词

制作人 : Phantom
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Oluwaburna o ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye o ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey dagbada
Dada cover my face
Calling me lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn Ad libs
My n**ga what's it gon'be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga what's it gon'be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
Ah
Make you know say
Anything wey you do
Dem must comentate I can't coman kill myself
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way I can't coman kill myself
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
Ad libs
My n**ga what's it gon'be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga what's it gon'be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4shows am juggling
Flow like the ocean
My boat am paddling
Shout out shina peller
That's my bro my family
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be head of state
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
Ad libs
My n**ga what's it gon'be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My n**ga what's it gon'be
G Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
Ohh baby your body's so fine
Oluwaburna
Ohh baby your body's so fine
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye
Ye ehn ehn
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye o
Ye ehn eh
Ye ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine
Ohh baby your body's so fine

分享连结
复制成功,快去分享吧
  1. Project Dreams
  2. High Hopes
  3. Bonfire
  4. Faint
  5. I Wanna Be Your Dog
  6. Mood Swings
  7. Down with the Sickness
  8. Unsainted
  9. Have Mercy
  10. Ye
Burna Boy所有歌曲
  1. Toni-Ann Singh (feat. Popcaan)
  2. Personally (Remix)
  3. Plenty Song
  4. Mi O Ni Gba
  5. Rotate
  6. All My Life (Burna Boy Remix) (Burna Explicit Stereo)
  7. We On
  8. Ma Loda Ma Motto
  9. Jahs Love is True
  10. Won Da Mo
Burna Boy所有歌曲

Burna Boy热门专辑

Burna Boy更多专辑
  1. Burna Boy Dangote
    Dangote
  2. Burna Boy Deja Vu
    Deja Vu
  3. Burna Boy Steel & Copper
    Steel & Copper
  4. Burna Boy Be Honest (Acoustic)
    Be Honest (Acoustic)
  5. Burna Boy Check and Balance
    Check and Balance
  6. Burna Boy African Giant
    African Giant
  7. Burna Boy Don Gorgon
    Don Gorgon
  8. Burna Boy Pree Me
    Pree Me